paroles de chanson / Oritse Femi parole / Olo Noni lyrics  | ENin English

Paroles de Olo Noni

Interprète Oritse Femi

Paroles de la chanson Olo Noni par Oritse Femi lyrics officiel

Olo Noni est une chanson en Anglais

Yeah oo
Oritse femi oo
Eeh
Number one

He no matter if your only love later break your heart
Make you no think am if your brother become your counterpart
And if your best friend go dey choke your wife for your back
No reason am one day dem go nack him own man
If you play good nah for your journey
He no mean say you no know wetin your time dey pass through
He all that hide skeleton under our cloth
Why you no go see other person for the top
Those people wey dey you say you get fault
Nah dem go praise you when your blessing don dey come
Nobody is gonna leave this world till thy kingdom come
Weather is done he done go odi dandan these life dey move on

O nlo loni
O nlo loni
O nlo loni
Aye n lo ko le duro
You know dat these life is too short
Tete jaye ori re
O n lo loni
Aye n lo ko le duro

If old man tell you the experience of him life
You go open your mouth just like crocodile
You go dey wonder how the man take survive
He dey hossle for life him no get time to critisize
Try to do good for your mind
No dey shut people from behind
Nah one eye man dey look people
Mr President yesterday tomorrow na ordinary man (That is life for you)

O n lo loni (O n lo loni)
O nlo loni (O nlo loni)
O nlo loni
Aye nlo kole duro
You know dat these life is too short
Tete jaye ori re
O nlo loni
Aye nlo ko le duro

Oya oya oya sare je kan mo
Yes we are boss you know dem not
Ori mi gbe mi laa tori ile aye gba ogban
Eni ti owo ba yaa lo maa sare jeun lo (Ori mi)
Oloun maa je owo ota bami
All I need is fresh money
When you see me in the club you can bring for me
And you can roll with the girls and list the bills on me
Yes we run the city yes we run the whole town
No time for jagbajantis like Sound Sultan
When you dey form like say you know the whole plan
Na for your front London Bridge dey go down

O nlo Loni (o nlo Loni)
O nlo Loni (o nlo Loni)
O nlo Loni
Aye nlo kole duro
You know dat these life is too short
Tete Jaye ori re
O nlo loni
Aye nlo kole duro

Owo ti de
This is our time
Je ka jaye
Je ka jaye looo
Owo ti de
This is our time
Iyowiyo
Je ka jaye looooo

O nlo loni (O nlo loni)
O nlo loni (O nlo loni)
O nlo loni
Aye nlo kole duro
You know dat these life is too short
Tete jaye ori re
O nlo loni
Aye nlo kole duro
It Brain on the mix
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Olo Noni

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'étoile
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole en haut du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid