paroles de chanson / Olatop Ekula parole / HOPE TO THE TRENCHES lyrics  | ENin English

Paroles de HOPE TO THE TRENCHES

Interprète Olatop Ekula

Paroles de la chanson HOPE TO THE TRENCHES par Olatop Ekula lyrics officiel

HOPE TO THE TRENCHES est une chanson en Anglais

IRAWO LOMO
Olatop ekula I'm the man of the year
Zeal ma pami pelu vibe
Zeal
I'm here for the greatness
I'm young to be sad o
But I feel somehow when I got home
Yeyemi dariji omo
Very soon I go give you all you want o
I'm an hope to the trenches
Where no money to buy fendi
No be say I regret to be a musician
But why wetin Caesar get
No dey do Caesar o
Mo fine mon korin
And I get star sure
Poco ni otilo tinbawo high fashion
As we dey hustle everyday on a normal life
baba run am on a normal time
Baba run am for me
How you take dey run am for me
cause I want to get this money
Baba make you run am for me
Baba run am for me
Baba run am for me
How you take dey run am for me
How you take dey run am for me
Me I no want suffer mummy
Suffer mummy
And I want plenty money
And I want plenty
For the place wey I come
nothing like balance diet
We just dey chop say
Make we no die yet o
Observing a lot but I capless
Yeeh yeh yeh yeh
Una don talk am say we jobless
Jobless
420 ways to succeed in life
One hard work remaining 419 why ?
Life no be stone e go soft one day
Ola moshinje I go top one day
We for no later die with all the stress
we have gone through
We have gone through
So many shenking but wetin I won do
Wetin I won do
Hope to the trenches
Hope to the trenches
You go see me on your tv on a steady
Shey oro owo lobawa
Make I dey confirm all the balance
Get a lot people that depend on me
Ki elebolo mata epo si ala mi
I'm here for the greatness
I'm young to be sad o
But I feel somehow when I got home
Yeyemi dariji omo
Very soon I go give you all you want o
I'm hope to the trenches
Where no to buy fendi
No be say I regret to be a musician
But why wetin Caesar get
No dey do Caesar o
Mo fine mon korin
And I get star sure
Poco ni otilo tinbawo high fashion
As we dey hustle everyday on a normal life
baba run am on a normal time
Baba run am for me
How you take dey run am for me
Because I want to get this money
Baba make you run am for me
Baba run am for me
Baba run am for me
How you take dey run am for me
How you take dey run am for me
Me I no want suffer mummy
Suffer mummy
And I want plenty money
And I want plenty
Tobagbo story aiye temi
Merlin monwa
Tinba mofun bai
Yo shey season one to twelve
Awon ibikan tunwa Otun ni magic inu
Tobatun wode ibikan yotun dabi ooro
Awon ibikan watoje ti omo kekere bawo bai
Omo yen o de ma sunkun walai
Mio le jale bimo se wayi
Tinba jale toba gbemi lo court tinbaso
Ohun toju Miri
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Hassan Olamilekan
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de HOPE TO THE TRENCHES

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la cible
2| symbole à gauche du coeur
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid