paroles de chanson / Okoli Classic parole / Obo Anthem lyrics  | ENin English

Paroles de Obo Anthem

Interprètes Okoli ClassicBetejayMadeIt

Paroles de la chanson Obo Anthem par Okoli Classic lyrics officiel

Obo Anthem est une chanson en Anglais

Hello garri lovers
ego bun mi Li
Money na water

OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
OBO number one
OBO my daddy
Lele oh oh
Lele oh oh

Eh Eh Davido no fit
give two million make
you still dey drink garri
Comot here osinso who
born your papa see Davido
Fit give two million make you
wake up see ten million
If you dey do wedding
Dj no play Davido song
sack that Dj na enemy of
progress you no be 30bg
you dey find husband who
wan Marry ehn you who dey
See you fine girl If them call
fanbase Dem no Kon call 30bg
Abeg Comot there name
oya calm down you dey call
blogger blogger blogger
you don hear of entertainer aka
Tunde ednut he no need to
post you two times once
like this you don blow ogeke nhen gi
thank you thank you Tunde
Ednut thank you So Much
God bless you ekene gi Davido
my dear daddy I still dey chop
the two million oooo
but if you give me another one
who am I to reject

OBO number one
OBO my daddy
OBO number o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Obo Anthem

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du casque
2| symbole en bas de l'horloge
3| symbole en haut du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid