paroles de chanson / OBI Xtra parole / I Need Help lyrics  | ENin English

Paroles de I Need Help

Interprète OBI Xtra

Paroles de la chanson I Need Help par OBI Xtra lyrics officiel

I Need Help est une chanson en Anglais

Eh Na-na-na-na
Na-na-na-na-eh, na-na na-na eh
Na-na, na-na
Na-na-na-na-na eh
They didn't believe in me
But I'm so glad that I believe in me
Cus when the paper come
Na who follow me starve
Go chop with me
Nobody be wowo pikin
Money go make u fine
I tell dem all the time
Don't give up, don't give up
yea
Oh ma lord eh
Oh ma lord eh
I need help o
E don hard o
If i no get credit
Na u I Dey call (if i no get credit na u I dey call o)
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, yea
Oh ma lord eh
Oh ma lord eh (oh ma lord eh)
I need help o
E don hard o
If i no get credit
Na u I Dey call
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, aye
Heeeeeee aye yeh
If I no get credit na u I go call o
If I no get credit na u I go call o
Oh my God eh
Oh my lord eh
I need help eh
E don hard o
Oh my lord eh
Oh my lord eh
I need help o ooh
E don hard o
Yea, Oh ma lord eh
Oh ma lord eh
I need help o
E don hard o
If i no get credit (if I no get credit na u i dey call o)
Na u I Dey call
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, yea
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Obinna Nwankwo
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de I Need Help

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du pouce en l'air
2| symbole à gauche du smiley
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid