song lyrics / OBI Xtra / I Need Help lyrics  | FRen Français

I Need Help lyrics

Performer OBI Xtra

I Need Help song lyrics by OBI Xtra official

I Need Help is a song in English

Eh Na-na-na-na
Na-na-na-na-eh, na-na na-na eh
Na-na, na-na
Na-na-na-na-na eh
They didn't believe in me
But I'm so glad that I believe in me
Cus when the paper come
Na who follow me starve
Go chop with me
Nobody be wowo pikin
Money go make u fine
I tell dem all the time
Don't give up, don't give up
yea
Oh ma lord eh
Oh ma lord eh
I need help o
E don hard o
If i no get credit
Na u I Dey call (if i no get credit na u I dey call o)
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, yea
Oh ma lord eh
Oh ma lord eh (oh ma lord eh)
I need help o
E don hard o
If i no get credit
Na u I Dey call
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, aye
Heeeeeee aye yeh
If I no get credit na u I go call o
If I no get credit na u I go call o
Oh my God eh
Oh my lord eh
I need help eh
E don hard o
Oh my lord eh
Oh my lord eh
I need help o ooh
E don hard o
Yea, Oh ma lord eh
Oh ma lord eh
I need help o
E don hard o
If i no get credit (if I no get credit na u i dey call o)
Na u I Dey call
Dollar dey rise
Naira Dey fall
People dey rise
People dey fall
No condition permanent
I tell dem before, yea
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Obinna Nwankwo
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for I Need Help lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the suitcase
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid