paroles de chanson / Mr Gbafun parole / Try lyrics  | ENin English

Paroles de Try

Interprète Mr Gbafun

Paroles de la chanson Try par Mr Gbafun lyrics officiel

Try est une chanson en Anglais

So many stress wey I go through
All for the funds miokin sun
So many times timoni issue
Modin eyinsi mode losun
Na me dey match my throttle
Slow and steady mio kanju
Ekimi ku iroju
Make I know say I dey try too

If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But god know say me I don try
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try

I don sing r&b I don sing hiphop
E remain small make I sing apala
Beat your chest say me I no try
Another one again me I dey grind
I'm happy I'm happy I'm happy I know
Wonti gemi letilo imma deafiano
Melo melo lafewi, melo melo lafeso
Mommy mi oma lowo
Daddy mi oma Lola
As I dey hustle I dey pray
Omo me I go reach there
You fit first me reach there
Omo me I go reach there

If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Try

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du nuage
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole à gauche de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid