song lyrics / Mr Gbafun / Try lyrics  | FRen Français

Try lyrics

Performer Mr Gbafun

Try song lyrics by Mr Gbafun official

Try is a song in English

So many stress wey I go through
All for the funds miokin sun
So many times timoni issue
Modin eyinsi mode losun
Na me dey match my throttle
Slow and steady mio kanju
Ekimi ku iroju
Make I know say I dey try too

If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But god know say me I don try
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try

I don sing r&b I don sing hiphop
E remain small make I sing apala
Beat your chest say me I no try
Another one again me I dey grind
I'm happy I'm happy I'm happy I know
Wonti gemi letilo imma deafiano
Melo melo lafewi, melo melo lafeso
Mommy mi oma lowo
Daddy mi oma Lola
As I dey hustle I dey pray
Omo me I go reach there
You fit first me reach there
Omo me I go reach there

If to say if to say na only me
I for no reason anything like family
Wetin I don see omoyami shooriri
When I'm in darkness I no see my ojiji
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try
One thing na be say I dey try
I don try abi I no try
If you like make you say I no try
But God know say me I don try
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Try lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid