paroles de chanson / MOONLIGHT AFRIQA parole / Ekonomi lyrics  | ENin English

Paroles de Ekonomi

Interprète MOONLIGHT AFRIQA

Paroles de la chanson Ekonomi par MOONLIGHT AFRIQA lyrics officiel

Ekonomi est une chanson en Anglais

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

Our govament bad dem no wan give gentle man likkle jab
So many family sad o
Dem no fit chop no fit work dem dey lack o
Everyday we dey pray
But prayer no dey work again
No b say we no dey pay tight
But The wahala don pass our faith

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

We Dey cry everyday untop the matter
But the men for top make things harder
Dem no wan hear until men pick up placard
Before u know igirigi going Gaga"
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Ekonomi

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du cadenas
2| symbole en bas de l'horloge
3| symbole à gauche de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid