song lyrics / MOONLIGHT AFRIQA / Ekonomi lyrics  | FRen Français

Ekonomi lyrics

Performer MOONLIGHT AFRIQA

Ekonomi song lyrics by MOONLIGHT AFRIQA official

Ekonomi is a song in English

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

Our govament bad dem no wan give gentle man likkle jab
So many family sad o
Dem no fit chop no fit work dem dey lack o
Everyday we dey pray
But prayer no dey work again
No b say we no dey pay tight
But The wahala don pass our faith

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

Wetin poor man go do for this ekonomi
Oh For this ekonomi
Oh cos the vision no funny

We Dey cry everyday untop the matter
But the men for top make things harder
Dem no wan hear until men pick up placard
Before u know igirigi going Gaga"
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Ekonomi lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the bulb
2| symbol to the right of the padlock
3| symbol to the left of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid