paroles de chanson / Lil Eazi parole / Power lyrics  | ENin English

Paroles de Power

Interprète Lil Eazi

Paroles de la chanson Power par Lil Eazi lyrics officiel

Power est une chanson en Anglais

My abidoshaker sabi you feel am
Bursting my liver like say i sippy tequila
Ahhh I gat the power
Omo make una hold me i dey para
President general salute na vibe to vibe taking your time to time
This one na cruise i lie
Pass me the kush baba
Eazi na big kala
Eazi your flow pana
Eazy pa mi na
Sayyy
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won Mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Eazi
Take it easy busy back to back omo swagger i dey rolling steezy
Land on corteiz na the island way dey make me breezy
As i waka na to find the fruit way dey forbidden
As i dey for eden make we make am even
I dey give una back to back to back eazyyy
You and i now know i try for my self
Make this money on a low gee abeg
If you spray dey go pack you i swear
Omo abeg
Fine boy
Your face show
Your shoe shine
Your teeth white
Oya buy me g wagon
Sayyy
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
I am not making it as a boski
I have powers
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
You don't know the power that i use to bring down the man hood
Tongues ……
And i know where and where that i would use any of them
I am not an entertainer
I am not a comedian
I am not a story teller
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Magnus Udoka
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Power

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'appareil photo
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole à gauche de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid