song lyrics / Lil Eazi / Power lyrics  | FRen Français

Power lyrics

Performer Lil Eazi

Power song lyrics by Lil Eazi official

Power is a song in English

My abidoshaker sabi you feel am
Bursting my liver like say i sippy tequila
Ahhh I gat the power
Omo make una hold me i dey para
President general salute na vibe to vibe taking your time to time
This one na cruise i lie
Pass me the kush baba
Eazi na big kala
Eazi your flow pana
Eazy pa mi na
Sayyy
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won Mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Eazi
Take it easy busy back to back omo swagger i dey rolling steezy
Land on corteiz na the island way dey make me breezy
As i waka na to find the fruit way dey forbidden
As i dey for eden make we make am even
I dey give una back to back to back eazyyy
You and i now know i try for my self
Make this money on a low gee abeg
If you spray dey go pack you i swear
Omo abeg
Fine boy
Your face show
Your shoe shine
Your teeth white
Oya buy me g wagon
Sayyy
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
Otilo fa
Ahhhhhh
Mo duro tán
Ahhhhhh
Won mu mi ti
Ahhhhhh
Ko si òna
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I Dey here
Ahhhhhh
I am not making it as a boski
I have powers
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
I dey here
Ahhhhhh
You don't know the power that i use to bring down the man hood
Tongues ……
And i know where and where that i would use any of them
I am not an entertainer
I am not a comedian
I am not a story teller
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Magnus Udoka
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Power lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the trash
2| symbol to the left of the target
3| symbol to the right of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid