paroles de chanson / LYD. parole / Holy Water lyrics  | ENin English

Paroles de Holy Water

Interprètes LYD.Don P

Paroles de la chanson Holy Water par LYD. lyrics officiel

Holy Water est une chanson en Anglais

Eledumare you carry your blessings and cover me sins
People be looking at me and be telling me I won’t make it

Me I be running the game running since 1960 yeah
Kilometer Kilometer me I be running my things
Eyea dunno

Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel
Pour me holy water, holy water holy holy water angel

Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel

RIP to all the igbo wey maroon as I dey reason
Street credibility no be for prison
As you dey pray for better days, make you for no close your hand every Beginning has an end, sure plug go still bad
Watch the throne but my eyes on the paper
If a hommie talking different, ama talk to him later
Isiowuashi fire can’t cool
Money no dey bellefull
If u pot number 8, then u rack the pool
Whenever my eyes red naim sky dey turn blue
Update no complete if dem no pass u d tool
Who be you? no Dey kpo, uno Dey brew
As I had a bad day, I went back to my crib and roll 2
I wrote too
Put my feelings in a song when I rap
Burn trees, next tattoo go be Canadian flag
If you ever see me brag, know say money enter
Poverty go fit make you mental
I no Dey yarn dust, I Dey yarn scores
I Dey pray to baba God make e open all d doors
Your shima fit Dey give u all fours
Whenever the money Jaa, everything go turn war.
Everything go turn war

Eledumare you carry your blessings and cover me sins
People be looking at me and be telling me I won’t make it
Me I be running the game running since 1960 yeah
Kilometer kilometer me I be running my things

Eyea dunno
Holy water, holy
holy water angel

Holy water, holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel

Pour me holy water holy water holy holy water angel
Holy water, holy holy water angel

Holy water, holy
holy water angel
Holy Holy Holy Holy
Holy Holy Holy Holy Holy Holy
Make e touch me

Holy Holy Holy Holy
Holy Holy Holy Holy Holy Holy
Make e touch me

Holy water no be Aquafina
Anointing oil I cast & bind
Left and right
Mary wanna when next I rhyme

Cut my coat like Oga Joseph
If u ever see odogwu, make u give am respect

Zero Favour should be what u expect
Uwa sirike, Amuneke

Praying to Oga Emma
Whenever I take shot O ga aba

Gone are the days Ella ji umbrella
Rest in peace to the ones that we lost mbada dey call, later we go talk
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Holy Water

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la poubelle
2| symbole en haut du casque
3| symbole en bas de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid