paroles de chanson / LYD. parole / E Don Be! lyrics  | ENin English

Paroles de E Don Be!

Interprètes LYD.HitmanJay Teazer

Paroles de la chanson E Don Be! par LYD. lyrics officiel

E Don Be! est une chanson en Anglais

Agaracha must still come back
For all of you cats wey dey snitch on me
Back then I dey hold my P nobody to sign surety
My popsi maroon m kwa ya ofuma he’s proud of me
Me I dey try mama dey cry ndi iro dey spy guy

I Dey see dem we dey round table dey chop Anara
Pray to my Chi and my Ancestors for the next Akara
Sip seaman so I no go see man omo
If I touch down, swagga lomo
Shorty love my P cuz I Dey wipe am like oraimo cord
My current Dey flow like oraimo plug
I don’t fuck with luck if I really was savage
Pest in my dm block that bitch cuz I don’t really speak their language and I Steer my ship but I don’t really care about mileage
21 shots I’m feeling like savage

Manage E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be

I go buy am how the sell am
I no price less
Dem Dey fear the boy na why dey come
dey price less and am priceless
Even my Barney no fit price dress
To get this money you gas wise first Wait Make I turn am down
You still dey use white rizzler
my own na brown
Red dot on your nose
You go know say the boy na clown Omo when u you bam
Am with the savages
Am at the border importing the packages Done with the baggage’s
I’ll let it ring like a couple
In marriages
They gat to pay wen am
Done with the damages
She they give me
How i like am
The booty be like cake
So I bite am
Na for the web wey I site am
If she Dey my wind screen
I go wipe am
Bros No go chike am
You nor know me

If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be

I’m with the savages I’m with the shooters we be on some James Bond shit Me I gat shawties on shawties on shawties in cities you never gon see
I got racks on me
You can smell the gas on me
Shawty put that ass on me
In the club with the baddies only
Driving pass my enemies in a sport car
Turned my demons into fans like a concert
If e no Dey bring money its not my concern
First block that contact
Block that modafuka
Driving pass my enemies in a sport car
Turned my demons into fans like a concert
If e no Dey bring money its not my concern
First block that contact
Block that modafuka

If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be
If e be if e be E don be

E Don be
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de E Don Be!

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'étoile
2| symbole à gauche du nuage
3| symbole à droite de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid