paroles de chanson / King Dreez parole / Human Being lyrics  | ENin English

Paroles de Human Being

Interprète King Dreez

Paroles de la chanson Human Being par King Dreez lyrics officiel

Human Being est une chanson en Anglais

I remember when I use to sleep in the streets
cause I had no where else to live
mama tell me say make I humble everybody wey offend me I forgive
so if I don ever ever ever hurt u make u find a place in ur heart to forgive
na every day I dey pray for forgiveness astagfirullah for the since I commit
them say to aire is for human to forgive is devine
make u walk away from trouble when u can
u don't have to fight before them know say u be man
yeah yeah
u sef u be human

so make u know make u know I be human being
u sef u be human
yeah yeah
and u be human being
u sef u be human
so make u know make u know I be human being
u sef u be human
yeah yeah
and u be human being
u sef u be human

na every morning when I wake up
i dey praise ur name oh baba God
as I wake up na ur glory
if them hear say I die oh na story
tell me why u go dey hate person
why u go hate on baba's blessing
if them tell u u no fit make am
tell all of them make them lock up yeah
find time and say sorry to the people wey u hurt brother (brother)
u self u no deferent oh at aaaall oga
u be human

so make u know make u know I be human being
u sef u be human
yeah yeah
and u be human being
u sef u be human
so make u know make u know I be human being
u sef u be human
yeah yeah
and u be human being
u sef u be human
so make u know make u know I be human oyoh zaga dat
yeah yeah
and u be human being
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Human Being

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'appareil photo
2| symbole à droite de l'étoile
3| symbole en bas de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid