paroles de chanson / Jayy parole / Puff N Pass (feat. Harry Juana) lyrics  | ENin English

Paroles de Puff N Pass (feat. Harry Juana)

Interprète Jayy

Paroles de la chanson Puff N Pass (feat. Harry Juana) par Jayy lyrics officiel

Puff N Pass (feat. Harry Juana) est une chanson en Anglais

Dem fi know
oya listen
Omo roll me big jumbo make i Meditate
Make i drag so i fit concentrate..
Give me strain, wey dey Elevate
I wanna be the highest nigga inna The Place
Roll me big jumbo, make i Meditate
Make i drag so i fit concentrate
Give me strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga inna the place
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no know

Roll my big big jombo make I Meditate
Purple haze in my woods yo know I'll elevate
Stayn focused on the money wan Concentrate
The love I've got for the bag Keeps me wide Awake.
(getting Paid for life)
Fake niggas all around can never Relate
Too much love for my mama can Never Debate
Dedicate time in this im goan graduate
Yo throw me lemon n in turning it To lemonade
Local breed from the trenches Where i was Made
So much hurt in my heart but it's Just a Phase
When the morning com it'll be Another day
DND on my phone don't want to Communicate
DND on my phone make nobody Call me
I say make nobody call me
I jus wan light my kpoly
Dnd on my phone make nobody call me
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww..
Roll me big jombo make I Meditate
Make I drag so I fit concentrate
Gimme strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga in the place
Roll me big jombo make I meditate
Make I drag so I fit concentrate
Gimme strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga in the place
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Harry Ugochukwu, Johnson Christian
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Puff N Pass (feat. Harry Juana)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du coeur
2| symbole en bas du nuage
3| symbole en haut de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid