song lyrics / Jayy / Puff N Pass (feat. Harry Juana) lyrics  | FRen Français

Puff N Pass (feat. Harry Juana) lyrics

Performer Jayy

Puff N Pass (feat. Harry Juana) song lyrics by Jayy official

Puff N Pass (feat. Harry Juana) is a song in English

Dem fi know
oya listen
Omo roll me big jumbo make i Meditate
Make i drag so i fit concentrate..
Give me strain, wey dey Elevate
I wanna be the highest nigga inna The Place
Roll me big jumbo, make i Meditate
Make i drag so i fit concentrate
Give me strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga inna the place
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no know

Roll my big big jombo make I Meditate
Purple haze in my woods yo know I'll elevate
Stayn focused on the money wan Concentrate
The love I've got for the bag Keeps me wide Awake.
(getting Paid for life)
Fake niggas all around can never Relate
Too much love for my mama can Never Debate
Dedicate time in this im goan graduate
Yo throw me lemon n in turning it To lemonade
Local breed from the trenches Where i was Made
So much hurt in my heart but it's Just a Phase
When the morning com it'll be Another day
DND on my phone don't want to Communicate
DND on my phone make nobody Call me
I say make nobody call me
I jus wan light my kpoly
Dnd on my phone make nobody call me
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww..
Roll me big jombo make I Meditate
Make I drag so I fit concentrate
Gimme strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga in the place
Roll me big jombo make I meditate
Make I drag so I fit concentrate
Gimme strain wey dey elevate
I wanna be the highest nigga in the place
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Oya puff puff pass, me i dun kpo
I dun kpppooo
When you cough, you go pass,
Me i dun slowww
Igbo dey carry me, go where i no knowww
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Harry Ugochukwu, Johnson Christian
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Puff N Pass (feat. Harry Juana) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the helmet
3| symbol at the bottom of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid