paroles de chanson / Industry Standard aka Indy parole / Is It Real lyrics  | ENin English

Paroles de Is It Real

Interprète Industry Standard aka Indy

Paroles de la chanson Is It Real par Industry Standard aka Indy lyrics officiel

Is It Real est une chanson en Anglais

Is It Real

Verse 1:
Come see how you dey eye me
U see fit wake d beast inside me
It's no good, see how you entice me
I go make you mine, make you no defy me

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
I got bands, got plans for us
If I send bag, u go pack am up

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
Got bands, got plans for us
If I send bag, u go pack am up

Pre-chorus:
Na no dey love for twitter
Wife no dey comot for insta
Baby, you no go find your mista
On social media

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)

I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, no playin
I wanna feel your love in real life
(I wanna feel right, feel right, feel right)

Verse 2:
Na una dey speak my language
Provide d cover for my head
D world make my plans for my death
But you bring garri for my bread

Come see how you dey eye me
U see fit wake d beast inside me
It's no good, see how you entice me
I go make you mine, make you no defy me

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
I got bands, got plans for us
If mi send bag, u go pack am up

Pre-chorus:
Na no dey love for twitter
Wife no dey comot for insta
Baby, you no go find your mista
On social media

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)

I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, no playin
I wanna feel your love in real life
(I wanna feel right, feel right, feel right)

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Oluseun Ajayi
Copyright: Sentric Music, Vydia, Inc.

Commentaires sur les paroles de Is It Real

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'appareil photo
2| symbole en bas de la calculatrice
3| symbole en haut du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid