song lyrics / Industry Standard aka Indy / Is It Real lyrics  | FRen Français

Is It Real lyrics

Performer Industry Standard aka Indy

Is It Real song lyrics by Industry Standard aka Indy official

Is It Real is a song in English

Is It Real

Verse 1:
Come see how you dey eye me
U see fit wake d beast inside me
It's no good, see how you entice me
I go make you mine, make you no defy me

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
I got bands, got plans for us
If I send bag, u go pack am up

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
Got bands, got plans for us
If I send bag, u go pack am up

Pre-chorus:
Na no dey love for twitter
Wife no dey comot for insta
Baby, you no go find your mista
On social media

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)

I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, no playin
I wanna feel your love in real life
(I wanna feel right, feel right, feel right)

Verse 2:
Na una dey speak my language
Provide d cover for my head
D world make my plans for my death
But you bring garri for my bread

Come see how you dey eye me
U see fit wake d beast inside me
It's no good, see how you entice me
I go make you mine, make you no defy me

Baby you go gree, pull up
U dey fine, I go gas u up
I got bands, got plans for us
If mi send bag, u go pack am up

Pre-chorus:
Na no dey love for twitter
Wife no dey comot for insta
Baby, you no go find your mista
On social media

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)

I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, no playin
I wanna feel your love in real life
(I wanna feel right, feel right, feel right)

Chorus:
I wanna love you in the moonlight
No rain, no pain, i'm sayin
I only want it if it feels right
(I wanna feel right, feel right, feel right)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Oluseun Ajayi
Copyright: Sentric Music, Vydia, Inc.

Comments for Is It Real lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol at the top of the eye
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid