paroles de chanson / Gven parole / Who Be That lyrics  | ENin English

Paroles de Who Be That

Interprète Gven

Paroles de la chanson Who Be That par Gven lyrics officiel

Who Be That est une chanson en Anglais

Let the poor breath
chil chil

I say na who be that
wey know want my joy ah
you go see shage

I say na who be that
wey know want my joy ah
you go see shage

who be that wey know want my joy ah
who be that wey know want my joy ah

calling me master of enjoyment ah
I know like stress
but I mean business
challi make you bring
business
I know get time for shi shi
is all about my money
ooh am balling
money is calling
balling like okeocha
me know get time for yawa
brother man me want kala
me want to dey for them matter
so me sing say .

who be that wey know want my joy ah

them say me I too like woman mmm mmm
one thing most kill a man
mmm mmm
oya leave me make I live my life
mmm mmm
when I dey fight commando
you know see me at all
now I don dey make small money ooh
you want to kill me like that ooh
abeg leave me make I go
oferi werey
who be that wey know want my joy ah
Gven
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Who Be That

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'enveloppe
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole en bas de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid