song lyrics / Gven / Who Be That lyrics  | FRen Français

Who Be That lyrics

Performer Gven

Who Be That song lyrics by Gven official

Who Be That is a song in English

Let the poor breath
chil chil

I say na who be that
wey know want my joy ah
you go see shage

I say na who be that
wey know want my joy ah
you go see shage

who be that wey know want my joy ah
who be that wey know want my joy ah

calling me master of enjoyment ah
I know like stress
but I mean business
challi make you bring
business
I know get time for shi shi
is all about my money
ooh am balling
money is calling
balling like okeocha
me know get time for yawa
brother man me want kala
me want to dey for them matter
so me sing say .

who be that wey know want my joy ah

them say me I too like woman mmm mmm
one thing most kill a man
mmm mmm
oya leave me make I live my life
mmm mmm
when I dey fight commando
you know see me at all
now I don dey make small money ooh
you want to kill me like that ooh
abeg leave me make I go
oferi werey
who be that wey know want my joy ah
Gven
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Who Be That lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the bulb
2| symbol to the right of the trash
3| symbol at the top of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid