paroles de chanson / Gil Joe parole / Provider lyrics  | ENin English

Paroles de Provider

Interprète Gil Joe

Paroles de la chanson Provider par Gil Joe lyrics officiel

Provider est une chanson en Anglais

Wetin wetin you dey do for me

Mouth mouth e no fit talk

The things the things you dey do for me Lord

Oh Lo Lo Lord

Wetin wetin you dey do for me

Mouth mouth e no fit talk

The things the things you dey do for me Lord

Say make I no dey worry

Said I should stop complaining

Ahn gimme loving

I no dey beg for bread

Cuz you give me plenty ah

If no be Grace na Mercy

All are bursting o

Only God Messiah

Never no another

Know say we go dey forever

And I canu0027t deny that

Jesus you are my provider

My provider

My provider

My provi

Jesus you are my provider

My provider

My provider

If no be say you dey for me

Say you dey for me Lord

I no sabi where I for dey o

I for dey o

I for dey o na na na

I dey for you

Me I stand I dey for you Lord

If no be say you dey for me o

Dey for me ayayaya

If not for you my Daddy

I donu0027t know where I would be

I canu0027t believe


That you never left me on my own

This love is on overdose

Everything I want and

Everything I need

It is found in you

Only God Messiah

Never no another

Know say we go dey forever

And I canu0027t deny that

Jesus you are my provider

My provider

My provider

My provi

Jesus you are my provider

My provider

My provider

If no be say you dey for me

Say you dey for me Lord

I no sabi where I for dey o

I for dey o

I for dey o na na na

I dey for you

Me I stand I dey for you Lord

If no be say you dey for me o

Dey for me ayayaya
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: EMMANUEL GILBERT JOSEPH, SAMUEL NWACHUKWU
Copyright: Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Provider

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la maison
2| symbole à droite de l'étoile
3| symbole en bas de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid