song lyrics / Gil Joe / Provider lyrics  | FRen Français

Provider lyrics

Performer Gil Joe

Provider song lyrics by Gil Joe official

Provider is a song in English

Wetin wetin you dey do for me

Mouth mouth e no fit talk

The things the things you dey do for me Lord

Oh Lo Lo Lord

Wetin wetin you dey do for me

Mouth mouth e no fit talk

The things the things you dey do for me Lord

Say make I no dey worry

Said I should stop complaining

Ahn gimme loving

I no dey beg for bread

Cuz you give me plenty ah

If no be Grace na Mercy

All are bursting o

Only God Messiah

Never no another

Know say we go dey forever

And I canu0027t deny that

Jesus you are my provider

My provider

My provider

My provi

Jesus you are my provider

My provider

My provider

If no be say you dey for me

Say you dey for me Lord

I no sabi where I for dey o

I for dey o

I for dey o na na na

I dey for you

Me I stand I dey for you Lord

If no be say you dey for me o

Dey for me ayayaya

If not for you my Daddy

I donu0027t know where I would be

I canu0027t believe


That you never left me on my own

This love is on overdose

Everything I want and

Everything I need

It is found in you

Only God Messiah

Never no another

Know say we go dey forever

And I canu0027t deny that

Jesus you are my provider

My provider

My provider

My provi

Jesus you are my provider

My provider

My provider

If no be say you dey for me

Say you dey for me Lord

I no sabi where I for dey o

I for dey o

I for dey o na na na

I dey for you

Me I stand I dey for you Lord

If no be say you dey for me o

Dey for me ayayaya
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: EMMANUEL GILBERT JOSEPH, SAMUEL NWACHUKWU
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Provider lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the star
2| symbol to the left of the thumbs up
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid