paroles de chanson / GH parole / Hustlers Anthem lyrics  | ENin English

Paroles de Hustlers Anthem

Interprète GH

Paroles de la chanson Hustlers Anthem par GH lyrics officiel

Hustlers Anthem est une chanson en Anglais

Ooooh.... Xstream music, yeah....

G.H Xstream music let's go... Yeah... See, I dey see the way the things dey move we still dey push
Bad vibes out of my way I wanna move...
I dey see those things but e be like say we no dey
I dey ride my motor, I dey ride my hummer
Enemies go dey kolo, Oluwa bring the thunder
One by one you see this life na turn by turn ooo
I dey do my stuffs,e I no go rush my tap go run
Although no time for fun cos we are working under the sun.
What ever thing want dey stop my shine
I swear to God that thing wey Dem dey fine
Dem no go see because me I go rise ooo
Cos I will rise and get to the height ooo

Bad energy faraway... faraway...
Never dey come near my lane...faraway.
Bad energy faraway... faraway...
Never dey come near my lane...faraway.
Bad energy faraway... faraway...
Never dey come near my lane...faraway.
Bad energy faraway... faraway...
Never dey come near my lane...faraway.

I dey say make you use your conscience cos i got many many things in pocket
Any where you go me I got the content
I got to blow I don't need your consent
Many of my people Dem a feel me
Even people for my village Dem dey ring me
Everything on earth got a season, this na the time them go see me...
As you see me so I'm a hustler, hustler oo, hustler
Money dey call for my cellular,
The money wey we get is so muscular
As you see me so I'm a hustler, hustler oo, hustler
Money dey call for my cellular,
The money wey we get is so muscular
Bad energy faraway… faraway…

Never dey come near my lane…faraway.

Bad energy faraway… faraway…

Never dey come near my lane…faraway.

Bad energy faraway… faraway…

Never dey come near my lane…faraway.

Bad energy faraway… faraway…

Never dey come near my lane…faraway.
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Hustlers Anthem

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole à gauche de l'oeil
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid