paroles de chanson / Fela Kuti parole / Colonial Mentality lyrics  | ENin English

Paroles de Colonial Mentality

Interprètes Fela KutiKeziah Jones

Paroles de la chanson Colonial Mentality par Fela Kuti lyrics officiel

Colonial Mentality est une chanson en Anglais

Colo-mentality

If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself

I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself

E be so

He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)

E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so? (He be so!)

De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so? (He be so!)

Dem go turn air condition
And close Dem country away
No be so? (He be so!)

Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
No be so? (He be so!)

Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so? (He be so!)

Colo-mentality now make you hear me now

Colo-mentality!

Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear

Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear

Colo-mentality!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: FELA ANIKULAPO KUTI
Copyright: BMG Rights Management, BMG RIGHTS MANAGEMENT (FRANCE), EMI MUSIC PUBLISHING FRANCE

Commentaires sur les paroles de Colonial Mentality

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la cible
2| symbole à gauche de l'ampoule
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid