paroles de chanson / Esohjay parole / Indica (feat. S2vibez) lyrics  | ENin English

Paroles de Indica (feat. S2vibez)

Interprète Esohjay

Paroles de la chanson Indica (feat. S2vibez) par Esohjay lyrics officiel

Indica (feat. S2vibez) est une chanson en Anglais

Oh lord Jowo show love
Ori wa'n gbona as e dey rough
Dem dey wait make I turn up
No joy for my hood ni mo comot
Only God fit to save us
Ni mo gbori mi duro
Mo de focus
Ah!
If no be funds mio se mó ooo
Cus this is our rule from a day one
Me I want just concor
And I put all my hopes on God
I no dey press odor
No be nyansh matter I dey do bobo
Hmm
Eledami sanumi
Ki omo araye ma ba bu mi
Ah
Me I want joy for my homie
Na him know how e dey do me
Cus omo have been burning my liver ah (burning my liver)
Kemi majiya ah (Kemi ma jiya)
If am running for ciga ah
I go wan smoke indica
Burning my liver ah
Kemi ma jiya ah
If am running for ciga ah
I go wan smoke indica ah
To the people wey dey whine me hobi o
Dem say I get vibez wey no dey common won gbori oh yeh
And when they play the beat o
It's another banger
Another shutdown
I start to ponder
I don't understand
Ogini calm down
But I'm stacking up the money in a bullion van
Me I dey on ten toes Olohun
Me I no mind if you call me call me jailer
Because everytime I dey call call dealer
Ama ba e feyin katomaso di Werey na
Zero mind ko funny funny
Bere lowo omoyen tomomi
Jaiye jaiye lemi
Eshima fowopemi
Say this your body bad o omo moriyanu
And as I dey focus on me
I dey feel brand new
So I start to compose I dey burn my trees dey on claro
I dey do my things on my own
I gats steeze untold
Won momi lowkey
Won momi dem know me
Sometimes I feel on top of the world
But it's backy on top of the wood
Tati gbe jombo meta wo body
( tati gbe jombo meta wo body)
Cus omo have been burning my liver ah (burning my liver)
Kemi majiya ah (Kemi ma jiya)
If am running for ciga ah
I go wan smoke indica
Burning my liver ah
Kemi ma jiya ah
If am running for ciga ah
I go wan smoke indica ah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Shoyiga Jesse
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Indica (feat. S2vibez)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du coeur
2| symbole en haut du casque
3| symbole en bas de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid