paroles de chanson / Emradboi parole / Padè (Share Location) lyrics  | ENin English

Paroles de Padè (Share Location)

Interprète Emradboi

Paroles de la chanson Padè (Share Location) par Emradboi lyrics officiel

Padè (Share Location) est une chanson en Anglais

Emradboi, once said; A wa'n jaye kalakuta on here

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure

Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye

Fine gal from Nasarawa
Your IP na Adamawa
You look yummy like shawarma
Jeka ma knack arawa

Shey you sabi hold that thing?
Make I show you, who I be
I like to Dey eat that thing
You go know say I too sabi (sabi)

Ki l'omo yi gbe na
Ki l'omo yi ko na
On here
Is hot O'n gbona

I no fit wait that long for a year
I gat knack you shey you Dey hear
I no Dey ever kiss and tell
I really wan buy Wetin you Dey sell

Na your body Dey cuz commotion
You Dey give me daily attention
I don on your post notification
Na only madè be my option (my option)

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure

Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Moshood Fatade
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Padè (Share Location)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du coeur
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole en haut du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid