song lyrics / Emradboi / Padè (Share Location) lyrics  | FRen Français

Padè (Share Location) lyrics

Performer Emradboi

Padè (Share Location) song lyrics by Emradboi official

Padè (Share Location) is a song in English

Emradboi, once said; A wa'n jaye kalakuta on here

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure

Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye

Fine gal from Nasarawa
Your IP na Adamawa
You look yummy like shawarma
Jeka ma knack arawa

Shey you sabi hold that thing?
Make I show you, who I be
I like to Dey eat that thing
You go know say I too sabi (sabi)

Ki l'omo yi gbe na
Ki l'omo yi ko na
On here
Is hot O'n gbona

I no fit wait that long for a year
I gat knack you shey you Dey hear
I no Dey ever kiss and tell
I really wan buy Wetin you Dey sell

Na your body Dey cuz commotion
You Dey give me daily attention
I don on your post notification
Na only madè be my option (my option)

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation

Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure

Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Moshood Fatade
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Padè (Share Location) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of magnifying glass
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol at the bottom of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid