paroles de chanson / Eeshoohdee parole / 2010 lyrics  | ENin English

Paroles de 2010

Interprète Eeshoohdee

Paroles de la chanson 2010 par Eeshoohdee lyrics officiel

2010 est une chanson en Anglais

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level

We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard

2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika

Ehhh owo korona
E far from sapa
Comoting fire
On a Range Rover

I no go forgive myself
If sapa end up for my shelf
When money deh all hand on deck
Me general socket

I no go wine myself
Even for street I know my set
If i Dey ball everything must set
Everything deh uncheck

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level

We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard

2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Habeeb Olawale
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de 2010

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole en haut de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid