song lyrics / Eeshoohdee / 2010 lyrics  | FRen Français

2010 lyrics

Performer Eeshoohdee

2010 song lyrics by Eeshoohdee official

2010 is a song in English

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level

We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard

2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika

Ehhh owo korona
E far from sapa
Comoting fire
On a Range Rover

I no go forgive myself
If sapa end up for my shelf
When money deh all hand on deck
Me general socket

I no go wine myself
Even for street I know my set
If i Dey ball everything must set
Everything deh uncheck

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika

It all started in 2010
Then things never gel
Wo con hustle enter 2011
Then we never get level

We come Dey 2012
Agba kori ni mile 12
2013 sef bad
2014 sef everything hard

2015 I Dey for studio
I dey record I Dey try make my money go
If a lie make you ask paragon
Na since then a dey comot faya gan

Santa Barbara
Oman gba gala
Shomo Iya n ghana
Future malaika
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Habeeb Olawale
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for 2010 lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the padlock
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol at the top of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid