paroles de chanson / Djttb parole / Onyeoma lyrics  | ENin English

Paroles de Onyeoma

Interprètes DjttbEfikzaraPhilKeyz

Paroles de la chanson Onyeoma par Djttb lyrics officiel

Onyeoma est une chanson en Anglais

Big Vibez ,Uh ginger


Celebration (okaomee)

Celebration, Celebration, Celebration, Celebration

(I go by the Name TTB, drop it)

Celebration, Celebration, Celebration, Celebration, Celebration


Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma

Better person na Onyeoma Onyeoma

Onyeoma Onyeoma if you get money

and you spending it you be Onyeoma Onyeoma


If you go to the club you dey pop dem go come

dem go say you be Onyeoma

If you go to your village and spending the money

dem say you be Onyeoma

if container land money dey come dem say you be Onyeoma

when you born your pikin and you throw your party

dem go say you be Onyeoma


Turn me up one time (Onyeoma)

Onyeoma Onyeoma Onyeoma

(lets go)

(big vibes)

Onyeoma Onyeoma Onyeoma


Arthur Eze n' Ukpo (Onyeoma)

Sir Vic n' Iko (Onyeoma)

Boma my Gee Jolly Cole (Onyeoma Onyeoma)

Charles of Play

Where the party dey

Abuja to Santro pez (hey)


Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma

better person na Onyeoma Onyeoma

Onyeoma Onyeoma if you get money

and you spending it you be Onyeoma Onyeoma


Thank you all for coming out tonight

its your man

TTB (Onyeoma)

All my ladies go down low

egwu ukwu go down low

Philkeyz, you crazy for this one my man

CMC records, CMC records

its a wrap y'all
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Onyeoma

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la valise
2| symbole en bas de la loupe
3| symbole en bas du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid