song lyrics / Djttb / Onyeoma lyrics  | FRen Français

Onyeoma lyrics

Performers DjttbEfikzaraPhilKeyz

Onyeoma song lyrics by Djttb official

Onyeoma is a song in English

Big Vibez ,Uh ginger


Celebration (okaomee)

Celebration, Celebration, Celebration, Celebration

(I go by the Name TTB, drop it)

Celebration, Celebration, Celebration, Celebration, Celebration


Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma

Better person na Onyeoma Onyeoma

Onyeoma Onyeoma if you get money

and you spending it you be Onyeoma Onyeoma


If you go to the club you dey pop dem go come

dem go say you be Onyeoma

If you go to your village and spending the money

dem say you be Onyeoma

if container land money dey come dem say you be Onyeoma

when you born your pikin and you throw your party

dem go say you be Onyeoma


Turn me up one time (Onyeoma)

Onyeoma Onyeoma Onyeoma

(lets go)

(big vibes)

Onyeoma Onyeoma Onyeoma


Arthur Eze n' Ukpo (Onyeoma)

Sir Vic n' Iko (Onyeoma)

Boma my Gee Jolly Cole (Onyeoma Onyeoma)

Charles of Play

Where the party dey

Abuja to Santro pez (hey)


Onyeoma Onyeoma na person be Onyeoma

better person na Onyeoma Onyeoma

Onyeoma Onyeoma if you get money

and you spending it you be Onyeoma Onyeoma


Thank you all for coming out tonight

its your man

TTB (Onyeoma)

All my ladies go down low

egwu ukwu go down low

Philkeyz, you crazy for this one my man

CMC records, CMC records

its a wrap y'all
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Onyeoma lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol to the left of the cloud
3| symbol to the left of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid