paroles de chanson / Dj Zeeez parole / Finito lyrics  | ENin English

Paroles de Finito

Interprètes Dj ZeeezChequeK-dreamSpotless

Paroles de la chanson Finito par Dj Zeeez lyrics officiel

Finito est une chanson en Anglais

Ye ye ye, (DJ Zeeez)

Here we go again
We don come back againi o
Thank God say we dey pray
Biko where I for dey
Oh na na na na
Mo kigbe Hoza (ye ye ye)
Thank Jehovah na (Thank Jehovah na)

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Won lo to jo meta
Ti won ti ri mi
Wo'n kigbe Lyta
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender

Won lo to jo meta o
Wo'nki wo'n kigbe Lyta o
Shebi God don do am for you o no yawa
Oriburuku back to sender bye bye yeah

Oh oh oh
I no know why dem dey vex
I no know why dem para
Shey we gather dey the game
We dey hustle for the raba
Them just like to dey pariwo
To dey polongo oh oh
Make you tell me wetin I no know
Wetin dem no know (yeh yeh)

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Ko le tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun

Wetin you fit do wey this my people
No go carry talk o
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun
Kole tewon lorun (Zeeezu)

Wetin man fit do
Wetin man fit do
Wetin man fit to do oh
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
To ma tewon lorun
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Finito

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole à gauche de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid