paroles de chanson / Dexter Miles parole / Ole lyrics  | ENin English

Paroles de Ole

Interprètes Dexter MilesTROD

Paroles de la chanson Ole par Dexter Miles lyrics officiel

Ole est une chanson en Anglais

Hey Stop There Nigga Wetin You Carry
I'm Talking to you You keeping Dreads Right?
Sagging your jeans Oh No No
Thats Very Good Na Enter Motor Enter Motor

Mi O Le Salaye
Mi O Le Salaye
Moboluwaduro oo

You Dey hustle Your level Pure
If SARS catch you Your beating Sure
Sister Bolanle You be Osanle
You no go to school But you Dey pass pass

Mr Lecturer Afomo tiyin e tun ba lo
Mr Gomina Owo ara ilu le tun yaalo
We never Experredit we never Experredit
We never Experredit we never Experredit
We never Experredit we never Experredit
E ja wa lole

E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE
E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE
E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE
Le le Le le
OLE ooooo

Oga SARS ano be Yahoo boy I be Artiste
Since I dey primary School Na Music I dey practice
The economy Bad I for like try scam
But ati makoweje ni ijoba tun so di habit

Where we dey go for this country sef shey na hell
Me and You dey suffer oya who we go tell
People no dey gree talk e be like say we deaf
I wan know shey when baba God ring the bell,
Shey we go hear sef

Many people dey suffer gaan for my hood
See Dem kids You can see Dem they barely go to school
Even those wey finish school sef gan Dem no see job
Na why some people dey do Yahoo better than to rob

Uhn Everyday you feed your family with bribes
Your only daughter no dey go school but she dey pass How?
We never Experredit it because those wey dey fight against drugs
They are all smoking grass now

E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE
E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE
E KI GBE OLE O OOOO OOOO OLE (Ole ni gbogbo yin)
Le le Le le
OLE

Mi O Le Salaye No handout you go fail
Mi O le Salaye Oga Nepa How much I go pay
Mi O le Salaye Munira Basira ti japa
Any small money eee Everybody Wantu leave naija

Shey na like this E go dey DEY
(Olohun oti su wa wetin dey happen sef)
E so wa Di Bolo Serekode
(Eyin ijoba E ti so right wa gan Di left)
Shey Na like this We Go dey DEY?
Na person wey dey ball Dey chop Kote why why

Eeey Eshanu wa o
Eshanu wa oo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Ole

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du coeur
2| symbole en bas de la cible
3| symbole à gauche de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid