paroles de chanson / David Oke A.G.S parole / Na you Holy Pass (NYHP) lyrics  | ENin English

Paroles de Na you Holy Pass (NYHP)

Interprète David Oke A.G.S

Paroles de la chanson Na you Holy Pass (NYHP) par David Oke A.G.S lyrics officiel

Na you Holy Pass (NYHP) est une chanson en Anglais

Jesus
Na you Holy pass
Jesus

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

On Calvary, Jesus you died for me
Egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (Millions of iniquities cannot stand before you)
Na only you come turn my heart around from good
You give me Holy Spirit make me bele full
Everybody wey see me shout "Oh my God!"
Even me sef dey wonder "you save my life"
Jesus my savior "You be my God"
Only you be "talk and do" God
Na only you fit make me holy o

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

On Calvary, Jesus you died for me
Egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (Millions of iniquities cannot stand before you)
Na only you come turn my heart around from good
You give me Holy Spirit make me bele full
Everybody wey see me shout "Oh my God!"
Even me sef dey wonder "you save my life"
Jesus my savior "You be my God"
Only you be "talk and do" God
Na only you fit make me holy o

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake
You no be gbarogudu (counterfeit)
Na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: David Oke
Copyright: O/B/O DistroKid, Rhemasonic

Commentaires sur les paroles de Na you Holy Pass (NYHP)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'oeil
2| symbole à droite du nuage
3| symbole à gauche de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid