song lyrics / David Oke A.G.S / Na you Holy Pass (NYHP) lyrics  | FRen Français

Na you Holy Pass (NYHP) lyrics

Performer David Oke A.G.S

Na you Holy Pass (NYHP) song lyrics by David Oke A.G.S official

Na you Holy Pass (NYHP) is a song in English

Jesus
Na you Holy pass
Jesus

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

On Calvary, Jesus you died for me
Egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (Millions of iniquities cannot stand before you)
Na only you come turn my heart around from good
You give me Holy Spirit make me bele full
Everybody wey see me shout "Oh my God!"
Even me sef dey wonder "you save my life"
Jesus my savior "You be my God"
Only you be "talk and do" God
Na only you fit make me holy o

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

On Calvary, Jesus you died for me
Egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (Millions of iniquities cannot stand before you)
Na only you come turn my heart around from good
You give me Holy Spirit make me bele full
Everybody wey see me shout "Oh my God!"
Even me sef dey wonder "you save my life"
Jesus my savior "You be my God"
Only you be "talk and do" God
Na only you fit make me holy o

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass

Jesus Christ the living God
Jesus Christ the living word
Na you be the answer for everyday
You no dey fake
You no be gbarogudu (counterfeit)
Na you be the best
I praise your name
Na you Holy pass
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: David Oke
Copyright: O/B/O DistroKid, Rhemasonic

Comments for Na you Holy Pass (NYHP) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of magnifying glass
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol at the bottom of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid