paroles de chanson / D3my parole / BISHOP lyrics  | ENin English

Paroles de BISHOP

Interprètes D3myCourag3

Paroles de la chanson BISHOP par D3my lyrics officiel

BISHOP est une chanson en Anglais

Demy lon korin

We dey pray make d suffer no too much
Na the reason i dey grind o
For the journey wey i dey
Omo no full stop
Opportunity, I utilize o
As i carry my cross i don turn bishop,
Grace follow me i visualize o ah
Nothing u fit do wey fit stop this boy
I say make i remind you, ahh

Shay u dey see how d thing dey be
Say moti dede
Shay u dey see how the thing move
(Say) moti dede
Dem think say me i no dey look i dey snooze
Irolonpa o..
Dem think say me i no dey look i dey snooze
Irolonpa o

Dem say demy u too sabi
Cool It down make u no kill person
U dey vex say ur friend get money
You better work hard make ur people merry

Looking so clean when I'm hustling
From north to the west we b shuffling
Make all my blessing come in double ni
Emi gon gon lemi (say) koselomi..

We dey pray make d suffer no too much
Na the reason i dey grind o
For the journey wey i dey
Omo no full stop
Opportunity, I utilize o
As i carry my cross i don turn bishop,
Grace follow me i visualize o ah
Nothing u fit do wey fit stop this boy
I say make i remind you, ahh

Pray for my enemies
Na you i dey need
Keep your frenemies close
You know as e dey be

Na the money keep me company.
Bad man them hating wanna come for me

I no dey kiss and tell o
They steady looking wanna see my next move

Tell me why them just dey hate
I ain't got no stress
Put that on life
Only money make me stress oo..

Shay u dey see how d thing dey be
(Say) moti dede
Shay u dey see how the thing move
(Say) moti dede
Dem think say me i no dey look i dey snooze
Irolonpa o..
Dem think say me i no dey look i dey snooze
Irolonpa o

(cool it down make u no kill person)
(gotta work hard make ur people merry)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Adeyemi Bashir, Courage Bulus, Dxx
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de BISHOP

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole en bas du smiley
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid