paroles de chanson / Christian Nnaemeka parole / Why I'm Dancing lyrics  | ENin English

Paroles de Why I'm Dancing

Interprète Christian Nnaemeka

Paroles de la chanson Why I'm Dancing par Christian Nnaemeka lyrics officiel

Why I'm Dancing est une chanson en Anglais

Why I'm dancing

Ah ah eh eh eh eh eh eh
Ah ah eh eh eh eh eh

People de people de
Ask me say
Na wetin na wetin
De make you fine
I just de tell them say
Na Oluwa oh oh oh
Ìhè nílé gbá nyerem nà emetụ gi na óbị oh
Echiche ụdọ na oganiru
Kà ona echerem oh
Ogaghi ekwe ka echiche ndi iro mezuo
Amara Chineke ọbàrà uba na ébé m no

Chorus:
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes

See,
Person wey get God
Get everything
Anything we no get now
E go still come
I no de pressure myself
Ònye m no na obi ya sirike
My confession is my possession
As I de talk am I go see am
It is well with my soul
I'm the head not the tail
It is written in His word oh

With my mouth I agree with God
And no matter the matter
They must bow to His word
Permit me to say
Onye nwéré Chukwu
Nwèrè ihe nílé

Chorus:
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes


(Let the music play...)

Joy overflows in my heart
Eh eh eh eh eh
Sing a new song to the Lord

That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Why I'm Dancing

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'appareil photo
2| symbole à droite de l'horloge
3| symbole à gauche de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid