song lyrics / Christian Nnaemeka / Why I'm Dancing lyrics  | FRen Français

Why I'm Dancing lyrics

Performer Christian Nnaemeka

Why I'm Dancing song lyrics by Christian Nnaemeka official

Why I'm Dancing is a song in English

Why I'm dancing

Ah ah eh eh eh eh eh eh
Ah ah eh eh eh eh eh

People de people de
Ask me say
Na wetin na wetin
De make you fine
I just de tell them say
Na Oluwa oh oh oh
Ìhè nílé gbá nyerem nà emetụ gi na óbị oh
Echiche ụdọ na oganiru
Kà ona echerem oh
Ogaghi ekwe ka echiche ndi iro mezuo
Amara Chineke ọbàrà uba na ébé m no

Chorus:
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes

See,
Person wey get God
Get everything
Anything we no get now
E go still come
I no de pressure myself
Ònye m no na obi ya sirike
My confession is my possession
As I de talk am I go see am
It is well with my soul
I'm the head not the tail
It is written in His word oh

With my mouth I agree with God
And no matter the matter
They must bow to His word
Permit me to say
Onye nwéré Chukwu
Nwèrè ihe nílé

Chorus:
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes


(Let the music play...)

Joy overflows in my heart
Eh eh eh eh eh
Sing a new song to the Lord

That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why I'm smiling
Smiling smiling
Why e be like say
I no get e wahala oh
That is why I'm jumping
Jumping jumping
That is why I'm dancing
Dancing dancing
Why e be like say
I'm the apple of His eyes
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Why I'm Dancing lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the suitcase
2| symbol at the top of the star
3| symbol to the right of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid