paroles de chanson / Burna Boy parole / Normal lyrics  | ENin English

Paroles de Normal

Interprète Burna Boy

Paroles de la chanson Normal par Burna Boy lyrics officiel

Normal est une chanson en Anglais

Oya s'ogo logo, omo ologo
Lo ra motto, ko le tomorrow
Naira, Kobo, owo ni koko
I see the future mo loju kokoro
Aiye le kokoko, inside jungle
And if you blow, j'ijo Poco
S'ogo logo, oh, oh, omo ologo
Ma n s'ogolo

To ba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
O bo ri bí mo ṣe n gawu, gawu
I no get many padi
Gyals dem dey pack like sardine
Gba gbe, wetin man go talk, e be normal, normal (omo ologo)
Normal, normal (omo ologo, logo go)
Normal, normal (wa ba mi de Èkó)
Normal, normal

To ba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, sey e sure for me ké
Rich nigga before I sign to label
I dey grind from day one 'cause I like to make cents
One, two girls, and I want them naked
Monogamy is overrated
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme, oh

To ba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
O bo ri bí mo ṣe n gawu, gawu
I no get many padi
Gyals dem dey pack like sardine
Gba gbe, wetin man go talk, e be normal, normal (omo ologo)
Normal, normal (omo ologo, logo go)
Normal, normal (wa ba mi de Èkó)
Normal, normal
(T'on ba no ko'o gbe Èkó)
It be normal, normal
Normal, normal (omo ologo)
Normal, normal (omo ologo, logo go)
Normal, normal (wa ba mi de Èkó)

Toba le gbe mi de be, I go follow
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Damimi Ebunoluwa Ogulu, Marco Daniel Borrero
Copyright: Universal Music Publishing Group, Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Normal

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'horloge
2| symbole à droite de la croix
3| symbole en haut du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid