paroles de chanson / Burna Boy parole / Duro Ni Be lyrics  | ENin English

Paroles de Duro Ni Be

Interprètes Burna BoyPhyno

Paroles de la chanson Duro Ni Be par Burna Boy lyrics officiel

Duro Ni Be est une chanson en Yoruba

Yea duro be
Yea duro be
Hmm wan gbe o wan gbe o wan gbewa
Wetin dey sup my nigga wan gbe o wan gbe o wan gbewa
Jstar duro be

Okay make I start am from the genesis
Now before they couldn’t tell me anything duro be
When I use to hustle for my Hennessey
Now na Hennessey they give me Hennessey duro be
Take am easy make I roll my medicine
Me I no dey see my enemies moduro be
Malo binu binu why you mad at me
When I just dey hustle for my family doru be

Omo everyday I just dey thank God
Say comon Tenant don turn to Landlord
I don’t know no friend I dey with my squad
Check am na my name dey for the sign board duro be

All year am’a be on to hustle
I no get time to go award show
How me go go sit down dey start convo
With this hating industry niggas I don’t know duro be
That na something wey I no go ever do
Me I rather focus on my revenue
Some people say dey no dey like my attitude (Sunnyboy)
Street dey show me gratitude duro be

Kuro ni be oh
Moni malo duro ni be oh
Kuro ni be oh
To ba gbo malo duro ni gbe
Won gbe lo ma lo wan gbe wa
Nothing dey sup my nigga
Won gbe lo wan gbe wa ye duro be

I’ve been balling ever since I was in secondary
Up till now nka na enye ha melody hold dem
They been talking shit but I don’t really care
Nwanne onye machaa anyi tinye ya ogbunigwe hold dem
Nwa men di good and ima men di hood and ima men di hood and ima why di hood
That’s why you will never get the clue

So gbado anya use your tool before ichota my crew
I’m the motherfvcking truth Iwughalia you go loose nwa
Kuo with us or you will get rolled over
Every year young anyi ka kwu ka old soldier
Nwa olokpa yi black anyi fu ya anwunya ya roja
And asa gi yi pink anyi na aku ya n’enu sofa
Wete list na table if not i’bu joker
Anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka
Internationally local
Ain’t na play the game with local
Anya’m di na the money bia furu deali nna ebroker nwa

Duro ni be oh
Moni malo duro ni be oh
Duro ni be oh
To ba gbo malo duro ni be
Won gbe lo wan gbe lo wan gbewa
Wetin dey sup my nigga
Won gbe lo wan gbe lo wan gbewa duro be

Won gbe lo wan gbe lo wan gbewa
Wetin dey sup my nigga
Won gbe lo wan gbe lo wan gbewa duro be

Duro be
Duro be
Duro be
Jstar
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Duro Ni Be

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la calculatrice
2| symbole à droite de l'ampoule
3| symbole à gauche de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid