paroles de chanson / Billirano parole / Originator 2.0 lyrics  | ENin English

Paroles de Originator 2.0

Interprètes BilliranoTee Smart

Paroles de la chanson Originator 2.0 par Billirano lyrics officiel

Originator 2.0 est une chanson en Anglais

Hmmm oh oh hmm hmm
Smart level (ayy)
Originator (ayy eh ehh)
hmmm hmmm (ahn)
Iam iam iam Billirano

Is this a mistake
Oh no God this is not suppose to be
Ewo awon timo gboju le
won japa
boy with no future won laye lon shemi
Trust me on God one day go be like
Is that not the same guy
wey dey beg for food
wey dey trek for hood
No time to check time
Monday to friday we inside
if i fall i go rise
you blow i go blow you go shine I go shine
last last you okay we alright
Say I no go work in vain
emi oni taraka laye
Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade
ibi ori magbemi de
Ki ese mi gbemi trabaye
All way na way no cap but dem go still dey hate

I still dey push i no relent
Me no wan do the things i go regret
All the bad days I wan forget
Even family me no call them

I pray for blessings all the way
Make my glory time no delay eh
I keep moving no time to waste
This life na give and take


Omo me no fit to explain
Remember back then for super buying all my first grade
And some people still go complain
Omo tio tomi ko malo rimi downgrade
So we pray
Hmmm so we pray for better days
Dem must give me some acolade
Sheybi dem call me underage
Seeing is believing oh no
Free me from enimies ohh no
many songs on pending oh no
Oh no oh no
Seeing is believing oh no
Free me from enimies ohh no
many songs on pending oh no
Oh no


Is this a mistake
oh no God this is not suppose to be (not suppose to be)
Ewo awon timo gboju le
won japa
boy with no future won laye lon shemi
Trust me on God one day go be like
Is that not the same guy
Wey dey beg for food
wey dey trek for hood
No time to check time
Monday to friday we inside
if i fall i go rise
you blow i go blow you go shine I go shine
las las you okay we alright
Say I no go work in vain
emi oni taraka laye
Ojo tebi pa ona baba kin mashey bawon jade
ibi ori magbemi de
Ki ese mi gbemi trabaye
All way na way no cap but dem go still dey hate
Segha mix this
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Originator 2.0

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du téléviseur
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole en bas du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid