paroles de chanson / Billirano parole / Good Better Best lyrics  | ENin English

Paroles de Good Better Best

Interprètes BilliranoTee SmartLittle Zino

Paroles de la chanson Good Better Best par Billirano lyrics officiel

Good Better Best est une chanson en Anglais

Iam iam iam Billirano ah higher
Smart level
Originator
Hmm as you know it's your boy waziyung
Little Zino lomoyen

Due to some reason
I come dey wonder abi shey I no sabi
awon omo tiotomi sef don dey win big
E don dey be like film for my eye
for like one month now eye dey see things
Hun see as you dey do
Shey you fit to put yoursef in my shoes Sometimes wonma tuni kin sun
Papa mama don dey wait o
Ki oluwa ko bamishe o
Normal normal I was not born with a silver spoon
But hustle gats to pay o
omo e don dey delay
Kori mi ma gbabode o
Normal normal I was not born with a silver spoon
but hustle gats to pay
hustle gats to pay


Aye mo jugba
I wan dey give i no wan dey beg
Won loku biti mofegba
moduro digbi me i no fear
See no be by hard working make u pray for grace
Ire ola make you no delay
I know have got what it takes
But many ups and down all the way
Good better best
never let it rest
I give dem vibe
10 over 10
Good better best
never let it rest
Until my good Is better I go try my best
Sending and receiving nlo on a low low
1 2 everywhere ghost mode
update won ko won gbele
ola inu kan gan ope 10
Ti omope ba gbera tan wonti rogo
olofo binu ologo
Las Las awa lagbe first o
Ile Ileri yen ama debe


I dey my lane no dey beef anybody
Just dey think about to make money
So I gats to pass through many journey
Cause this life wey we dey no more funny
Many don die for ceme (cemetery)
Enemies wan make i peme
Kini mama mi maje
Kini baba mi maje tin ba make eh
When I go make am the time and the date I no know
The time and the date I no know
Fuck all my haters dey wan make i turn olodo
Dey wan make i turn olodo
Now we dey rough am
I know one day me I go blow
I no one day me I go show
For there TV soon dem go see me
What am feeling dem show no pity

NBV
Segha Beat Pro
Hmmm yeh yeh
Banger
It's Segha Beat Pro
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Good Better Best

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du cadenas
2| symbole en haut de l'oeil
3| symbole à gauche du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid