paroles de chanson / AK-7 parole / One Day lyrics  | ENin English

Paroles de One Day

Interprète AK-7

Paroles de la chanson One Day par AK-7 lyrics officiel

One Day est une chanson en Anglais

Na wa ooo
Fish pieeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Na wa ooo

I wan tell them say na me,
AK7 get money,
Everywhere i dey go and i dey party any means, Yea.
Is my time, is my right, enemies, you go ground.
Touch your toes and bend down low,
Form like say you don kolo, that's true.
Anyhow we go do am, highest shayo, alomo.
For my area them boy's all of them shayo pariwo.
Yea, who get the key, to the bima,
who make the girls all of them start halla.
One time for your mind, everytime i dey rhyme everytime i dey make sure.

Stand for the road like two people,
no dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar hey.

One day, before you know them start to dey,
small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar hey.

Bring bar hey, no let her bring am hey, wiza.
My ginger hey, she like my ginger hey,
Kolomental hey, Like Peter hey.
When the money don dey, everything don dey.

Bring bar hey, no let her bring am hey, wiza.
My ginger hey, she like my ginger hey,
Kolomental hey. Like Peter hey.
When the money don dey, everything don dey.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar Hey.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar Hey.
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de One Day

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du nuage
2| symbole à droite du coeur
3| symbole en bas de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid