song lyrics / AK-7 / One Day lyrics  | FRen Français

One Day lyrics

Performer AK-7

One Day song lyrics by AK-7 official

One Day is a song in English

Na wa ooo
Fish pieeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Na wa ooo

I wan tell them say na me,
AK7 get money,
Everywhere i dey go and i dey party any means, Yea.
Is my time, is my right, enemies, you go ground.
Touch your toes and bend down low,
Form like say you don kolo, that's true.
Anyhow we go do am, highest shayo, alomo.
For my area them boy's all of them shayo pariwo.
Yea, who get the key, to the bima,
who make the girls all of them start halla.
One time for your mind, everytime i dey rhyme everytime i dey make sure.

Stand for the road like two people,
no dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar hey.

One day, before you know them start to dey,
small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar hey.

Bring bar hey, no let her bring am hey, wiza.
My ginger hey, she like my ginger hey,
Kolomental hey, Like Peter hey.
When the money don dey, everything don dey.

Bring bar hey, no let her bring am hey, wiza.
My ginger hey, she like my ginger hey,
Kolomental hey. Like Peter hey.
When the money don dey, everything don dey.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

Stand for the road like two people,
No dey look, no dey give pick two.
Before you go know i screwbidoo.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar Hey.

One day, before you know them start to dey,
Small time dem start to pay,
Who be that wey dey bring bar Hey.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for One Day lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the thumbs up
2| symbol to the right of the cross
3| symbol to the left of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid