song lyrics / YBC / Wahala lyrics  | FRen Français

Wahala lyrics

Performers YBCWhypa ukmwVeenom

Wahala song lyrics by YBC official

Wahala is a song in English

Wahala ohh
Student account owner don go jam Benz
No too loud am driver self na mechanic boy
Dey callmeybc
Whypa


Nsogbu dikwa
Imana men dikwa mean kwa
Wahala wear skirt and this skirt is turning muwa on i fit off this my Jean nicker
Fisherman fisher
Asa gi nona club n’akpo shisha
Wahala for her mama wey de pray for her pikin think say Folake de learn with her maths teacher
Oburu na i like romu choo your way
Biko go very far away
For the street I no de find person wahala Wetin I de do now na to Dey my lane
As you see me so I no wan person wahala
You follow banny talk your girl go start to de hala
And if you talk your own now she go start to de para
Omo this wahala n’awamu isi give me the para
Oginidi UKMW

Who no get Wahala
Everybody get Wahala
Pastor no see tithe come dey para
If you no get dollar get the rabber
As I get okada na so i use leg go malaga
Today today Una go see wahala
People too bad who come give them dey para
Make them drink the para


I say ba wahala ---nsogbu achogim d drama

Ma damu mi akoba gafara

I'm d east west rapper ikorodu Loga wa

I came early now her visitor delay

She's really angry cus I'm used to coming late

I came early so na dowry I go pay

Egbami Ara adugbo Iru akoba wo ni ele yi

Bill me I bill God, na who owe who ?

You trust me I trust God, na who fumble ?

I touchdown u take off cus ur shoe shine

Sure ur sis felt me but she's too loud

Faworaja lomo na ---man I dope die

She chop me I chop her omo balance it

I'm finna do d math bro gimme rough sheet

Let's wrap it up like a gift make I balance sheet
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Wahala lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the trash
2| symbol at the top of the camera
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid