song lyrics / Wande Coal / Oh No No lyrics  | FRen Français

Oh No No lyrics

Performers Wande CoalCheekychizzy

Oh No No song lyrics by Wande Coal official

Oh No No is a song in English

Yea yea o girl you fine
Everybody everybody just dey talk about you oh no
Say beautiful beautiful
Everybody know about you oh no
Even for street for your street
Everybody just dey talk about you oh no
Everybody wey Iskaba

Oh no no
Girl you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh no no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh no no I can't wait can't wait to meet you baby
Oh no no no
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you

Why be say why be say
All the boys all the men everybody just dey follow you
Why be say even for IG gan
Even for facebook twitter all of them just dey hala you
Why be say
E be like say you use jazz
I no understand the thing wey you do
Wey you dey scatter my brain
I dey wait me sef I dey wait make I catch you for road oh
Baby girl you I want oh
Baby girl I go give you ego
Give you give you everything
You can have anything you want oh
Cos this your maggi gan is ajinomoto
Ekwegi girl you dey ginger me
Can I be your sugar daddy
Girl you're my fantasy
Yeah

Oh no no
Girl you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh no no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh no no I can't wait can't wait to meet you baby
Oh no no no
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you

Idioke wa y'oma idioke
I tell all my guys needi oke
Omo toshan towa loke
Just want you to know that I'm serious
Serious no mind this other fake niggas they unserious
Niggas too slow I'm fast and furious
I'm getting that chick I'm a genius
Yeba omo me I'm on another level oh
Yeba omo me I'm on another level oh
Yeba Niggas wanna come back to my tempo
Yeah They can't come back to my tempo
Cos they don't understand my level oh
Niggas cannot comprehend the level oh
Niggas cannot step up to the level oh
Cos they were never on my level oh

Oh no no
Girl you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh no no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh no no I can't wait can't wait to meet you baby
Oh no no no
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you

Oh no no
Girl you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh no no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh no no I can't wait can't wait to meet you
Oh no no no
Even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Cheeky Chizzy
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Oh No No lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the bulb
2| symbol at the top of the heart
3| symbol at the top of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid