song lyrics / Wande Coal / Genesis lyrics  | FRen Français

Genesis lyrics

Performer Wande Coal

Genesis song lyrics by Wande Coal official

Genesis is a song in English

It's Kel-P Vibes

Let me take you back to the genesis
When I dey score like Tuta Batis
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice

I dey give dem rom-po-pom-pom
Classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeh
And I be setting a legacy
And I don't care about the positive or negative

Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo

Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnnn
Mo ti korinnn

No go let all my goons attack you
Holy war omo no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you

All of these nigga dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati I'm allowed to stay
And if you real with me I got you
And when I tell you that I got you, mehn I got you

Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo

Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnn
Mo ti korinnn
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Joseph Charles, Oluwatobi Ojosipe, Udoma Amba
Copyright: EMPIRE

Comments for Genesis lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the envelope
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid