song lyrics / Wan Shey / Status Update, Pt. 2 lyrics  | FRen Français

Status Update, Pt. 2 lyrics

Performers Wan SheyYoung HolidayNat

Status Update, Pt. 2 song lyrics by Wan Shey official

Status Update, Pt. 2 is a song in English

[Intro: Wan Shey]

Though I walk through the valley of the shadow of death,
I fear no evil, ‘cos the Lord is with me.
Iron Bitz.

[Verse 1: Wan Shey]

Dis country dey like bakery, people di rise when they feel heat
The same hand wey e di build house na the same hand dem use to dig pit
Like Julius Caesar yi caffiage, we dey surrounded by haters
Daphne sey jusqu'à la gare
Dem carry we pass na through Eseka?
System done sell yi conscience,
Use money organise conference
Chop, drink talk ""Ayongne"", if you gather inside Kom sense,
Nonsense
Build a longer table, not a taller fence
We dey dey di wait Etats,
They just waiting to make a dollar sell
Ohh Holiwan, ohh Holiwan
Please save us from Unholy Ones, Unholy Ones
What about the peace keeping force?
Dat one na story for the gods
You want say?
Yes I want say dem di cam na after war
Matter of fact na the same people wey dem say we get wa freedom,
Got me wondering what have we done, given the poison they feed us
Forget hypocrisy, dis one no be politics
If na evolution dis, I'm going back to hieroglyphics. Church!

[Hook]

Holiwan
Holiwan
Holiwan
Holiwan

[Verse 2: Young Holiday]

Listen, Listen!
See how pays don dey now
Man di die, man di televiseam
Hide wa conscience for wa nkwa
Then pretend like say we di findam
Dey don bring we dead warrant
Say na wa forefathers dem signam
Forcing us to accept a faith
Transforming us to fighters
Them be di match we for down from on top their high horse
Now men dem don wise
But if you open ya mop say piamm
Boy you di go na go so for life
And the greatest weapon that they use in the fight is,
They way dey di lie
Boy,them readam for news say esophagus dey na for back hand
Grand reme say chaiiii
Ohh Holiwan, ohh Holiwan
Please save us from Unholy Ones, Unholy Ones
Cuz despite everything at stake
They just want to win an argument
Turn pays into catholic church,
All man di bato indulgence
The little hope, they di sell dem na okrika, no be atantik
And when we see above the schemes they play they call us lunatics
Government di score wa pole
Parliament don give like 2 assists
I think the truth is dying come and perform CPR please

[Hook]

Holiwan
Holiwan
Holiwan
Holiwan

[Verse 3 : Wan Shey]

Wetin be need for stay alive
If of my rights I am deprived
We pray for nobody's demise,
We di lef make na God decide
Moon di shine, tide di rise
Wind di blow show fowl yi nyash
You use ya ear do sacrifice,
How you want listen with your eye?
This no be party, people are dying
They supposed to be protected by armies
Instead of carnage over their families,
Give them the opportunity to parlay
Children are dying, women are crying
Tell dem all we go be ok by morning
But till the people go see reason,
Unthreatened by prison,
Asey wuna listen, I'm begging and kneeling Like why?
Why I get to fear for talk ma mind
All we be guilty of the crime, of hiding behind a lie
Africa has to understand,
We never have to walk a line
A country that's one of a kind,
We get to seize wa chance for shine
So now we be asking the Holiwan,
for provide we with solution
For save we from the claws of Rosecrutians and the freemacons
Oh Lord abeg send we ya Holi Son,
Issue don pass wa power
so I wrote this to the Holy One Church

[Hook]

Holiwan
Holiwan
Holiwan
Holiwan
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Status Update, Pt. 2 lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the target
2| symbol to the left of the house
3| symbol to the right of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid