song lyrics / Vsagz featuring Parpae / Broke Boys Deserve Love lyrics  | FRen Français

Broke Boys Deserve Love lyrics

Performer Vsagz featuring Parpae

Broke Boys Deserve Love song lyrics by Vsagz featuring Parpae official

Broke Boys Deserve Love is a song in English

Omotena show wetin dy
Sup
I dy chyke you why you wan
dy form
She tell me say she no go look
my face she go only reason me
When money is involved
the kind girls I dy like na
1 milli 1 milli 1 milli
But the money for my aza na 2500
Be like I go really need
to think twice
see na IG baddies I dy like ,
Those ones with the fine face
those ones with the slim waist
Those ones wey get nice whip
Be like say my head no correct
Cus these girls wey past my
budget
Try look things from my aspect
No fit drag you with senator
Alfred
I show am mama Chinedu she
Show me yellow plate
Show am Ikorodu she show
me chevron gate
Carry am to Obinna to select
fine cloth ,she comot there
come dy show me Ashluxe

Broke boys still deserve
Broke boys still deserve love
Broke boys still deserve love
Forget wetin cardi B talk
Broke boys still deserve
Broke boys still deserve love
Broke boys still deserve love
Forget wetin cardi B talk

Why e be say when you no
Get money you go wise ?
As money come sense vanish
me I just dy do wetin I like
Later we go reap the
consequences
walk up to the shawty she
dy ask who are you
Na wetin be big pass me
I dy look
Wetin my power no reach
I dy do
Kelewawa all the girls like
Zulezu
Small thing drop I don run
go quliox
day break I regret my actions
tell the girl for my side
make she move
Chai ,this boy no dy hear word
I show am mama Chinedu she
Show me yellow plate
Show am Ikorodu she show
me chevron gate
Carry am to Obinna to select
fine cloth ,she comot there
come dy show me Ashluxe

Broke boys still deserve
Broke boys still deserve love
Broke boys still deserve love
Forget wetin cardi B talk
Broke boys still deserve
Broke boys still deserve love
Broke boys still deserve love
Forget wetin cardi B talk
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Broke Boys Deserve Love lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the calculator
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol to the left of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid