song lyrics / Tite Tunez / Only You (Amapiano) lyrics  | FRen Français

Only You (Amapiano) lyrics

Performers Tite TunezNikky Starr

Only You (Amapiano) song lyrics by Tite Tunez official

Only You (Amapiano) is a song in English

Nikky Starr Babyyyy

Goodbye to my exes.
I don see person wey no dey stress me
E be boss, e be OG
I don find my man, eyin Alabosi
Ile oba tojo o, ewa ma lo busi
E dey ginger my swagger
E be my battery charger Oh yeah

Omo to San, to San, to San.
O gbe mi debe debe debe
He never slacks, e dey give me joy
Always on point, ko ki n lo holiday
You know a woman like, need a man like you
You know it takes two, to tangle

Only you wey fit complete me
Do you mind, come see my daddy
In this whole wide world, then I found my paradise
Ololufe jowo jowo so ma fe mi.
Je alo, ka lo mo mummy.
Ninu gbogbo aye ko ma si iru re.

Bobo to dun, to dun to carry
Oro re ma moma gbe pari.
I'll be loving, loving you till the end, to the ipari
Come rain, come sunshine
You be my boo, make nobody put asunder
My lover, we go dey together Forever

Omo to San, to San, to San.
O gbe mi debe debe debe
He never slacks, e dey give me joy
Always on point, ko ki n lo holiday
You know a woman like, need a man like you
You know it takes two, to tangle

Nikky Starr Babyyyy
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Only You (Amapiano) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the clock
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol to the right of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid